UN BBC Pidgin Articles General - bix nood cof bin

  • Want to keep track of this thread?
    Accounts can bookmark posts, watch threads for updates, and jump back to where you stopped reading.
    Create account
https://www.bbc.com/pidgin/world-42551917

E don reach six days of fight-fight for Iran wey more than 20 people don die and plenty sef don injure.

Across di whole country, many people, especially young men, don enter street to complain say things hard - no job, no money and in short make dia leader - Hassan Rouhani - comot from office.

Di government bin talk say people get right to protest in peace, but plenty of di protest don dey violent.

Video wey some people don post for social media don show police dey fight with people for street and some dey show people dey attack public buildings.

Since Saturday wey all di protest start, dem don arrest pass 400 people for Tehran, di capital. Na di semiofficial news agency ILNA carry dis one and na from di political security deputy for Tehran governor office mouth, Ali Asghar Naserbakht dem collect dis tori.

On 2 January di supreme leader for Iran, Ayatollah Ali Khamenei tell di world say na "enemies" dey cause all di palava.

Khamenei enter im website to write say: "As day just dey go, enemies of Iran dey use many things like money, gun, politics and corner-corner to arrange wahala for di Islamic Republic."

But who be di enemies? Im no call anybody name.

Some people wey dey look di situation talk say na style wey di leader dey use talk say di enemy dem get na Saudi Arabia, US and Israel.

And e be like dia head fit dey dia.

US President Donal Trump don already use Twitter to talk im own.

Image Copyright @realDonaldTrump@REALDONALDTRUMP
As di people dey continue di protest for Iran, people for world dey look as di thing dey go because fight-fight for Middle East get as e be.

Different country dem wey don see dis kain thing fit get better or things go bad pass.

Saudi Arabia don accuse Iran say dem get hand for fight-fight wey don affect countries like Yemen and Syria.

But US ambassador for United Nations, Nikki Haley, talk say di protest dem start just like dat. She say US wan arrange emergency UN meeting.

Protest like dis don happen before?
Yes.

Na 2009 Iran see dis kain protest but e only happen for Tehran, di capital.

Dat time dem call di protest "Green Movement" and dem do am say dem no support when di president of dat time, Mahmoud Ahmadinejad, win election.
 
Pidgin needs to be used for all news stories that get posted whenever possible.
 
So it's saying they are afraid that the people freed from the cannibal slave traders in Libya might turn to Isis and Boko Haram?

I need to take a course in pidgin.
 
I do not know where this pidgin is spoken, but do you know what that place needs more of?
Nukes.
Where ever it is, it can only be improved by the liberal application of nuclear bombs.
Otherwise we're all just a little bit closer to Idiocracy being a prophesy.
 
I actually worked with someone from the West Indies who spoke exactly like this. Imagine my horror having to go shopping with him one day for the company to buy some building material. The reason I got picked? Because the guy forgot his lunch and needed the van, and I was the only one allowed to drive the company van, so boss figured he'd kill two birds with one stone. Problem was I was never given a shopping list because I was not party to that conversation and boss had to be somewhere else, so he trusted the guy would know what he was looking for.

Big fucking mistake. We were at Home Depot for over an hour because nobody could understand half of what he said. From that point forward, it was agreed that I'd be given a shopping list anytime we needed material AND I traveled with someone who spoke proper English. Fucking shoot me.
 
H&M South Africa: Police don end attacks for shops on top racist advert

H&M shops for South Africa come under attack after activists carry force enter some of dem before then begin scatter things.

Di protesters talk say na revenge for one advert for internet wey H&M do, wey di activists talk say dey racist.

Dis advert get one black pickin wey dey show off shirt wey dem write 'coolest monkey in the jungle' on top am.

Di wahala wey begin for Saturday morning start for inside four shops for Cape Town when activists from di opposition Economic Freedom Fighters break enter di shops wey just open for business and begin spoil things wey make shoppers run comot.

E be like say di activists don plan di action well-well because e no tey before e spread reach other parts of di country including Johannesburg.

South Africa police fire rubber bullets for H&M store for East Rand Mall for Guateng but nobody injure.

Videos and photos of di attacks don spread for internet, where e don get support and opposition.

H&M wey get more than 4,500 shops for 62 countries never talk anything yet on top wetin dey happen for South Africa.

Even though di Sweden owners of H&M don beg customers, agree say dem no go sell di shirt again and don comot di advert for internet, e don late because plenty people don provoke all over di world.

Celebrities like The Weekend announce say im don end im relationship with di big fashion company while others like Manchester United footballer Romelu Lukaku, American basketball player LeBron James and American rapper P-Diddy condemn wetin di Swedish fashion company do on top di advert.

Even though many people for South Africa dey hail di protesters for di action dem don do for Saturday, other people dey try remind say H&M dey give many South Africans work and na black people go suffer pass if dem comot from di country.

Meanwhile Terry Mangos, wey be di mama of di five-year-old pickin wey model di shirt don talk say all dis vex people dey vex for H&M dey useless and make people comot mind for di thing.
 
I actually worked with someone from the West Indies who spoke exactly like this. Imagine my horror having to go shopping with him one day for the company to buy some building material. The reason I got picked? Because the guy forgot his lunch and needed the van, and I was the only one allowed to drive the company van, so boss figured he'd kill two birds with one stone. Problem was I was never given a shopping list because I was not party to that conversation and boss had to be somewhere else, so he trusted the guy would know what he was looking for.

Big fucking mistake. We were at Home Depot for over an hour because nobody could understand half of what he said. From that point forward, it was agreed that I'd be given a shopping list anytime we needed material AND I traveled with someone who spoke proper English. Fucking shoot me.

Has this guy ever been told that his language is a problem? I really hate it when people don't at least try to learn some degree of useful English. I'm not saying we should leave them jobless. But don't give them positions where they need people to understand them until they can be understood.

Do people who speak pidgin understand English speakers? It sounds close enough that you should be able to work something out. But having the time to comprehend something written down is easier than listening to someone speak with an unfamiliar accent.
 
Has this guy ever been told that his language is a problem? I really hate it when people don't at least try to learn some degree of useful English. I'm not saying we should leave them jobless. But don't give them positions where they need people to understand them until they can be understood.

Do people who speak pidgin understand English speakers? It sounds close enough that you should be able to work something out. But having the time to comprehend something written down is easier than listening to someone speak with an unfamiliar accent.
Probably. We had plenty of issues speaking with him. Frequently, we had to ask him to repeat himself a few times because he was nigh impossible to understand on a first time around. Eventually, he moved away because he girlfriend was starting school out of the region. We left amicably, so no hard feelings. He was a hard worker, but high maintenance.
 
Trump, you better lose 10kg - White House Doctor
  • 9h
_99637300_gettyimages-488226322.jpg
Image copyrightGETTY IMAGES
Image exampleUS president Donald Trump medical report talk say im no dey exercise well-well.
White House Doctor don talk say make US president Donald Trump lose weight small; like 10kg.

Dis one dey follow as dem don release di full medical report of di president.

Doctor Ronny Jackson talk di full matter wey dem do for Oga Trump bodi; e say di president dey "excellent" health but like plenty Americans, Trump get extra weight and e no dey do better exercise.

Mr Trump weight dey around 108kg and dem talk say for im height wey be 6 foot 3, e dey overweight.

In short, according to America Center for Disease Control and Prevention, e remain small make di dem say di president get obesity.

As e be so, Dr Jackson dey say e better make di president lose like 10kg, as di year dey go.

"E be like say im bodi dey sweet am to change di kain food wey im dey eat but jolli no dey im body on top say make e exercise, but we go do di two both of dem."
 
https://www.bbc.com/pidgin/world-45743376
http://archive.is/HaeFo

Anoda woman don die afta 'Brazilian bum-bum' to add extra ikebe

Article said:
Anoda British woman don die from "Brazilian butt lift" operation as fresh warnings dey ground about di risk wey dey involve.

British Association of Aesthetic Plastic Surgeons (Baaps) tok say na di most dangerous cosmetic procedure to go through.

Na celebrities make dis surgery popular well-well.

Baaps warn say but many pipo dey put demsef for risk wit di cheap operation wey dem dey look for abroad.

'One pesin dey die among 3,000 wey do'
Di Brazilian butt lift (BBL) na cosmetic procedure wey dem dey take fat from one part of di bodi and then inject am enta di bum-bum.

Baaps tell BBC Victoria Derbyshire programme say like one out of 3,000 pipo dey die worldwide because of oda problems wey go later happun afta di operation.

For August, 29-year-old Leah Cambridge die as im dey do BBL procedure for Turkey.

my breasts wan kill me.png


Victoria Derbyshire programme find out say anoda second British woman wey dey her late 20s, also die dis year and investigation on top how she take die go happun within next year.

Gerard Lambe, wey be consultant plastic surgeon and Baaps member, explain say: "E gat di highest death rate of all procedures because of di risk of injecting fat enta di large veins wey dey di bum-bum, and di fat fit travel go di heart or brain."

'My bum begin dey leak'
One 23-year-old woman from Wales - wey no want make dem call her name - get permanent mark now for her bodi afta she go do BBL surgery inside Turkey for February.

Three months afta di operation, holes wit infection appear for her bum-bum.

"I no fit waka well for plenti days," she tok.

"Make I tok true ehn, wen di holes come out, e even dey beta as di fat begin leak come out, and dis na im make am dey possible for me to waka again."

She tok say her bum-bum dey leak for 3 months, "dey soak all my clothes".

She add say: "E dey smell well-well. I get to use bandage take wrap am up everi day.

"I just wish say I fit go back and change tins. I bin dey happy wit my bodi before. And now I pay mumu amount of money to look like dis."

'Still in pain'
One second woman wey tok to BBC say she go Turkey for BBL surgery two years ago because "di cost dey cheaper pass UK own".

She only meet di surgeon for di first time 10 minutes before dem give am injection wey go make her no feel pain during di operation.

Few days later she get really high fever, but wen she try to tok to di surgeon and nurses she say dem stop to dey reply her emails and text message.

Dem admit her for hospital inside UK, and she get to take one month off from work.

Na two years now, di woman say she still get pain from di surgery.

Ms Palmer-Hughes tok say more than half of her customer don do surgery for Turkey, anoda place wey dem dey always go too na Hungary, Belgium and Spain.

She add say di women dey sign one paper wey dem neva even read wit di terms and conditions wey say any bad comments wen dem make online or for social media go lead to land dem for court.

>'My bum begin dey leak'
:briefs::oops:
 
Back
Top Bottom